LYRICS
Take all the praise 2xe
Yahweh
It all belongs to you
Take all the praise 2ce
Yahweh, Yahweh
Chorus
Lead.
Wetin I go give you
Wey you no fit get
Watin I wan offer
Wet no dey your yard o 2xe
Father I bring my praise2xe
It belongs to you2ce
I no go let stones take my place o
Take all the praise
It belongs to you
I no go let stones take my place o
Take all the praise
It belongs to you
(Chorus)
Take all the praise 2xe
Yahweh
It all belongs to you
Take all the praise 2ce
Yahweh, Yahweh 2x
I bring my finest RAM
You no de chop o
I bring my fattest COW
You no de chop o 2xe
I bring ewedu and amala
You no de chop o
So, I bring you my praise
It belongs to you
I no go let stones take my place o
Take all my praise
It belong to you. 2xe
Take all the praise
Take all the praise
Yahweh
It all belongs to you
Take all the praise 2ce
Yahweh, Yahweh